Wikitok pcmwikiquote https://pcm.wikiquote.org/wiki/Main_Pej MediaWiki 1.47.0-wmf.12 first-letter Media Impotant Tok abaut am Yuza Yuza tok abaut am Wikitok Wikitok tok abaut am File File tok abaut am MediaWiki MediaWiki tok abaut am Templet Templet tok abaut am Hep Hep tok abaut am Katigori Katigori tok abaut am TimedText TimedText talk Modul Modul tok abaut am Event Event talk Charles Soludo 0 233 7535 1685 2026-07-24T14:00:47Z CommonsDelinker 252 Removing [[:c:File:Soludo_portrait_2025.jpg|Soludo_portrait_2025.jpg]], it has been deleted from Commons by [[:c:User:Mhhossein|Mhhossein]] because: [[:c:COM:L|Copyright violation]]: Already [https://tineye.com/search/ef77961ae66b5a4c75949f50274464bf0ae2b 7535 wikitext text/x-wiki '''[[w:Charles Soludo|Charles Chukwuma Soludo]]''' CFR wey dem [[bon]] for 28 July 1960) na Naija politishan, banka and ekonomist wey don dey sarf as di fifth govnor of Anambra State sins March 2022. ==Wetin e tok== *Nauadays, e hard to ci pesin wey dey kip promise for politis. **[https://businessday.ng/news/article/for-the-record-charles-soludos-inaugural-address-as-anambra-state-governor/ For The Record: Charles Soludo’s inaugural address as Anambra state governor]. 19 March 2022, Business Day Newspaper. *You no fit pour wota for stone kom xpet say di stone no go wet. Wahala full ground wel-wel, and i biliv say e dey important mek Nigerians sabi say dis one no be play-play mata. **[https://businessday.ng/news/article/tinubu-inherited-a-dead-economy-soludo/ Soludo blames Nigeria’s ‘dead horse’ economy on illegal money printing]. 24 November 2023, Business Day Newspaper. [[Katigori:Pipul wey dem bon for 1960]] inictvn6mi467r70vei15ll1m8l0z8x