Wikitok
pcmwikiquote
https://pcm.wikiquote.org/wiki/Main_Pej
MediaWiki 1.47.0-wmf.14
first-letter
Media
Impotant
Tok abaut am
Yuza
Yuza tok abaut am
Wikitok
Wikitok tok abaut am
File
File tok abaut am
MediaWiki
MediaWiki tok abaut am
Templet
Templet tok abaut am
Hep
Hep tok abaut am
Katigori
Katigori tok abaut am
TimedText
TimedText talk
Modul
Modul tok abaut am
Event
Event talk
Dele Alake
0
254
7561
2029
2026-08-10T21:49:11Z
Biowikician
26
7561
wikitext
text/x-wiki
[[File:HENRY ALAKE 1.jpg|thumb|Dele Alake]]
'''[[w:Dele Alake|Henry Dele Alake]]''' (dem [[bon]] am for 6 October 1956) na [[Naija]] jornalist, aktivist and technokrat. Na im bi di korent Minista of Solid Minerals for Naija.
==Wetin e tok==
*No koret investor go put hand for eni sekto if beta data no dey wey dem fit trust.
**[https://dailytrust.com/mining-reforms-attracted-800m-foreign-investment-fg/ Mining reforms attracted $800m foreign investment – FG]. 26 May 2025, Daily Trust Newspaper.
*E dey impotant mek we tok as one, mek we join bodi, bikos if we stand togeda, na im strong pas. Nobodi go fit skata us enihaw. So, we no go alao dem yuz divide-and-rul du us again.
**[https://www.thecable.ng/dele-alake-advocates-for-uniform-policy-to-end-exploitation-in-africas-solid-mineral-sector/ Dele Alake seeks uniform policy to end exploitation in Africa’s solid mineral sector]. 17 January 2025, The Cable.
[[Katigori:Naija pipul]]
[[Katigori:Pipul wey dem bon for 1956]]
3newd7e7qvqaj2xqqnxozl3f4mcv2k0
Naira Marley
0
406
7560
7091
2026-08-10T21:40:13Z
Biowikician
26
/* Wetin e tok */
7560
wikitext
text/x-wiki
[[File:Naira_Marley.jpg|thumb|Naira Marley]]
'''Azeez Adeshina Fashola''' (wey dem [[bon]] for 10 May 1991), wey pipul sabi as '''Naira Marley''', na British-Baija singa, songraita, and rapa.
==Wetin e tok==
*Plenti pipul don alau media poison dia mind.
**[https://www.premiumtimesng.com/entertainment/music/628976-mohbad-im-willing-to-return-to-nigeria-if-naira-marley.html?tztc=1/ Mohbad: I’m willing to return to Nigeria if… — Naira Marley]. 28 September 2023, Premium Times Newspaper.
*I dey praud to bi Africa peson olredi, bot I no like say wi no fit be awaself.
**[https://www.theguardian.com/music/2020/apr/08/rapper-naira-marley-ibig-bum-qualifications-nigeria-marlians/ Rapper Naira Marley: A big bum is better than qualifications in Nigeria]. 8 April 2020, The Guardian Newspaper.
*I tel yu mek yu hosul and liv wahala. Yor mates wey dey shine no get two heds. Dem sey yu no get valu, bot dem no send if yu dey sofa. Smol pikin fit giv yu oda or ivun slap yu.
**[https://www.premiumtimesng.com/entertainment/music/661586-mohbad-in-official interview-naira-marley-tells-his-story-maintains-innocence.html/ Naira Marley tells his story, maintains innocence]
[[Katigori:Naija pipul]]
[[Katigori:Pipul wey dem bon for 1991]]
2rug7wvo7bsmoytnwyixalv0ehwg013