Wikitok
pcmwikiquote
https://pcm.wikiquote.org/wiki/Main_Pej
MediaWiki 1.47.0-wmf.17
first-letter
Media
Impotant
Tok abaut am
Yuza
Yuza tok abaut am
Wikitok
Wikitok tok abaut am
File
File tok abaut am
MediaWiki
MediaWiki tok abaut am
Templet
Templet tok abaut am
Hep
Hep tok abaut am
Katigori
Katigori tok abaut am
TimedText
TimedText talk
Modul
Modul tok abaut am
Event
Event talk
Taiwo Awoniyi
0
502
7562
7150
2026-08-25T20:35:00Z
Biowikician
26
7562
wikitext
text/x-wiki
[[File:2022-04-20 Fußball, Männer, DFB-Pokal, RB Leipzig - 1. FC Union Berlin 1DX 8274 by Stepro.jpg|thumb|Taiwo Awoniyi (2022)]]
'''Taiwo Micheal Awoniyi''' (wey dem [[bon]] for 12 August 1997) na Naija futbola wey dey plei as strika for Premiha Ligi klub, Nottingham Forest an Naija nashonal tim.
==Wetin e tok==
*Futbol na wetin yu laik du. Injuri na pat of di game, an if e hapun sey yu no fit plei, e go pain you somtaim. Bot yu jod gats wok had mek you fit rikova wel.
**[https://www.bbc.com/sport/articles/c515levn8elo 'We'll do everything in our power' - Awoniyi on battle for survival]. BBC Sport, 14 April 2023.
*I bin dey luk forwad to plei as oponeto Liverpool bikos na dem sahin me wen I bi 18. E bi emoshonal game for me. For my mind, I fil sey na beta game for my tim. We get plan to hold our shape wel, an for di end, we win. I hapi wel wel.
**[https://www.mirror.co.uk/sport/football/news/taiwo-awoniyi-emotional-liverpool-goal-28303899 Taiwo Awoniyi reacts to "emotional" winner vs Liverpool after being sold by Jurgen Klopp]. mirror.co.uk, 22 October 2022.
*For me, if you fit biliv, no levul wey yu no fit rish. E fit luk had for som pipul, bot I biliv sey, by God pawa, we fit rich final.
**[https://www.premiumtimesng.com/sports/254060-interview-i-combed-refuse-bins-get-shoes-wear-training-nigerian-striker-taiwo-awoniyi.html INTERVIEW: I combed refuse bins to get shoes to wear for training – Nigerian striker Taiwo Awoniyi]. Premium Times (Nigeria), 31 December 2017.
[[Katigori:Futbola]]
[[Katigori:Naija futbola]]
[[Katigori:Pipul wey dem bon for 1997]]
5xw4l7hxc16wixuwz4q3lp6mxd59u9n