Wikitok pcmwikiquote https://pcm.wikiquote.org/wiki/Main_Pej MediaWiki 1.47.0-wmf.21 first-letter Media Impotant Tok abaut am Yuza Yuza tok abaut am Wikitok Wikitok tok abaut am File File tok abaut am MediaWiki MediaWiki tok abaut am Templet Templet tok abaut am Hep Hep tok abaut am Katigori Katigori tok abaut am TimedText TimedText talk Modul Modul tok abaut am Event Event talk Saheed Balogun 0 456 7567 5332 2026-09-26T11:36:39Z Biowikician 26 7567 wikitext text/x-wiki '''Saheed Balogun''' (wey som pipul dey spel as "Saidi") (wey dem [[bon]] for February 5, 1967) na od-taim [[Naija]] akto, fim-meka, dareto, an produsa. E don akt and produs meni fims. Wan of im fims na: di fest muvi for Afrika wey na onli tu pipul akt insaid, and anoda wan na: di fest muvi for West Africa wey na onli tri pipul akt for insaid. ==Wetin e tok== *Laif get e own wahala an ups an daun, bot pesin no fit run fom ol di problems. Bot if wi len fom di tins wey hapun to os, we fit bi beta pesin. **[https://tribuneonlineng.com/ive-found-my-groove-back-saheed-balogun/ I’ve found my groove back — Saheed Balogun]. 2019, Tribune Newspaper. *Di most important tin wey pesin sopos dey do everi day na to dey tank God, and at di sem taim mek we dey wok hard-harder to do tins wey go mek oda pipul laif beta. **[https://tribuneonlineng.com/i-want-god-50-saheed-balogun/ What I want from God at 50 —Saheed Balogun]. 2017, Tribune Newspaper. [[Katigori:Pipul wey dem bon for 1967]] [[Katigori:Naija pipul]] bb4sotwt4ghifb9z1edxu297a0ln2id 7568 7567 2026-09-26T11:38:16Z Biowikician 26 /* Wetin e tok */ 7568 wikitext text/x-wiki '''Saheed Balogun''' (wey som pipul dey spel as "Saidi") (wey dem [[bon]] for February 5, 1967) na od-taim [[Naija]] akto, fim-meka, dareto, an produsa. E don akt and produs meni fims. Wan of im fims na: di fest muvi for Afrika wey na onli tu pipul akt insaid, and anoda wan na: di fest muvi for West Africa wey na onli tri pipul akt for insaid. ==Wetin e tok== *Laif get e on wahala an ups an daun, bot pesin no fit run fom ol di problems. Bot if wi len fom di tins wey hapun to os, we fit bi beta pesin. **[https://tribuneonlineng.com/ive-found-my-groove-back-saheed-balogun/ I’ve found my groove back — Saheed Balogun]. 2019, Tribune Newspaper. *Di mos impotat tin wey pesin sopos dey du evri dei na to dey tank God, an at di sem taim mek wi dey wok ada to du tins wey go mek oda pipul laif beta. **[https://tribuneonlineng.com/i-want-god-50-saheed-balogun/ What I want from God at 50 —Saheed Balogun]. 2017, Tribune Newspaper. [[Katigori:Pipul wey dem bon for 1967]] [[Katigori:Naija pipul]] 7i7fynr2ww5rt3zfrh059rj6mfmcgol