Wikitok pcmwikiquote https://pcm.wikiquote.org/wiki/Main_Pej MediaWiki 1.47.0-wmf.22 first-letter Media Impotant Tok abaut am Yuza Yuza tok abaut am Wikitok Wikitok tok abaut am File File tok abaut am MediaWiki MediaWiki tok abaut am Templet Templet tok abaut am Hep Hep tok abaut am Katigori Katigori tok abaut am TimedText TimedText talk Modul Modul tok abaut am Event Event talk Kola Adewusi 0 359 7569 3710 2026-09-30T20:47:16Z Biowikician 26 7569 wikitext text/x-wiki '''[[w:Kola Adewusi|Kola Adewusi]]''' na [[Naija ]] politishan wey don dey saf as deputi govnor for Osun Stet sins 2022. ==Wetin e tok== *E no dey for di wei wey di deputi govnor dey bihev to dey fait or atak politika oponet. E evun wors to tok sey e go atak enoset studet wey jos dey yuz dia raits wey di konstitushon don giv dem. **[https://guardian.ng/news/osun-dep-gov-denies-sponsoring-attacks-on-protesting-oau-students/ Osun dep gov denies sponsoring attacks on protesting OAU students]. 10 October 2023, Guardian Newspaper. j4ct1u3ousfgdavs4nvyrzgsbch8ml4 Marcel Honorat Léon Agboton 0 387 7570 7081 2026-09-30T20:53:41Z Biowikician 26 7570 wikitext text/x-wiki '''Marcel Honorat Léon Agboton''' (wey dem [[bon]] for 16 January 1941, and e kpai for 14 September 2023) na choch lida fom Benin. E wok for Katolik Choch as bishop for Diocese of Kandi, bishop for Diocese of Porto Novo, an archbishop for Archdiocese of Cotonou. ==Wetin e tok== *Wen dem liv wel, priests wey dey elp pipul mek piss agen go ton pipul wey dey folo jizos Krist into tru wokas an mekas of pis. Gud man wey Krist don mek klin an koret tru wok of Choch go bi strong woka for gud and pisful wold. An if odinari choch pipul wey no bi priests du beta wok to elp pipul mek pis agen, na insaid di word dem go fain wetin God kol dem to du an wetin bi dia duti. ** [https://www.vatican.va/news_services/press/sinodo/documents/bollettino_23_ii_speciale-africa-2009/02_inglese/b19_02.html#H._Exc._Mons._Marcel_Honorat_Léon_AGBOTON,_Archbishop_of_Cotonou,_Vice_President_of_the_Episcopal_Conference_(BENIN) H. Exc. Mons. Marcel Honorat Léon AGBOTON, Archbishop of Cotonou, Vice President of the Episcopal Conference (BENIN) (2009) ''Holy See Press Office''] [[Katigori:Katolik bishop]] [[Katigori:Pipul wey dem bon for 1941]] [[Katigori:Pipul wey kpai for 2023]] 1qlogeiu6xa44xq2hleoe4h7wclrwzo 7571 7570 2026-09-30T20:57:30Z Biowikician 26 7571 wikitext text/x-wiki '''[[w:Marcel Honorat Léon Agboton|Marcel Honorat Léon Agboton]]''' (wey dem [[bon]] for 16 January 1941, and e kpai for 14 September 2023) na choch lida fom Benin. E wok for Katolik Choch as bishop for Diocese of Kandi, bishop for Diocese of Porto Novo, an archbishop for Archdiocese of Cotonou. ==Wetin e tok== *Wen dem liv wel, priests wey dey elp pipul mek piss agen go ton pipul wey dey folo jizos Krist into tru wokas an mekas of pis. Gud man wey Krist don mek klin an koret tru wok of Choch go bi strong woka for gud and pisful wold. An if odinari choch pipul wey no bi priests du beta wok to elp pipul mek pis agen, na insaid di word dem go fain wetin God kol dem to du an wetin bi dia duti. ** [https://www.vatican.va/news_services/press/sinodo/documents/bollettino_23_ii_speciale-africa-2009/02_inglese/b19_02.html#H._Exc._Mons._Marcel_Honorat_Léon_AGBOTON,_Archbishop_of_Cotonou,_Vice_President_of_the_Episcopal_Conference_(BENIN) H. Exc. Mons. Marcel Honorat Léon AGBOTON, Archbishop of Cotonou, Vice President of the Episcopal Conference (BENIN) (2009) ''Holy See Press Office''] [[Katigori:Katolik bishop]] [[Katigori:Pipul wey dem bon for 1941]] [[Katigori:Pipul wey kpai for 2023]] svhldi14v0l5sh3di2inhsy8gan01n5