Wikitok
pcmwikiquote
https://pcm.wikiquote.org/wiki/Main_Pej
MediaWiki 1.47.0-wmf.22
first-letter
Media
Impotant
Tok abaut am
Yuza
Yuza tok abaut am
Wikitok
Wikitok tok abaut am
File
File tok abaut am
MediaWiki
MediaWiki tok abaut am
Templet
Templet tok abaut am
Hep
Hep tok abaut am
Katigori
Katigori tok abaut am
TimedText
TimedText talk
Modul
Modul tok abaut am
Event
Event talk
Olubunmi Tunji-Ojo
0
421
7572
7198
2026-10-03T08:45:11Z
Jessephu
242
7572
wikitext
text/x-wiki
[[File:Olubunmi Tunji-Ojo (2024) (cropped).jpg|thumb|Olubunmi Tunji-Ojo]]
'''[[w:Olubunmi Tunji-Ojo|Olubunmi Tunji-Ojo]]''' (wey dem [[bon]] on 1 May 1982) na Naija pesin wey sabi engineerin wok, e dey ron biznes, e dey hep pipul, and e stil be politician. Raigt nau, na im be Nigeria Minister of Interior.
==Wetin e tok==
*Di most imptant pat for eni wok wey pesin dey manej na to sabi wetin dey korse wahala. Once you sabi wetin be di problem, na half of di wok be dat, solution go kom easi.
**[https://punchng.com/we-are-clearing-rots-targeting-72-hours-passport-issuance-tunji-ojo/ We are clearing rots, targeting 72 hours passport issuance – Tunji-Ojo]. 9 February 2025, Punch Newspaper.
*To be beta lida no meen say pipul no go get wetin dem go complain abaut. E meen say you gats get sens and heart to hear dem complain and trai do sumetin, no be to just waka leave di mata.
**[https://punchng.com/we-are-clearing-rots-targeting-72-hours-passport-issuance-tunji-ojo/ We are clearing rots, targeting 72 hours passport issuance – Tunji-Ojo]. 9 February 2025, Punch Newspaper.
*Govment gats skata di bad, wicked and corrupt pipul wey dey du nonsense for insaid prison system. Ol di moni wey govment, NGOs and gud pipul dey giv to sopot prison, we gats ask dem how dem dey uze am. Mek we tok true for once, no dey kova fez.
**[https://dailytrust.com/hunger-in-nigerias-correctional-centres-is-unacceptable/ Hunger in Nigeria’s correctional centres is unacceptable]. 23 April 2025, Daily Trust Newspaper.
*Evun tho we no wan put mouth for how oda kontris tek run dia own tins, mata wey concern visa and how pipul dey enta or komot fom kontri na crious govment mata wey concern onli dat kontri.
**[https://businessday.ng/news/article/denying-cds-canadian-visa-is-disrespectful-to-nigeria-interior-minister/ Denying CDS Canadian visa is disrespectful to Nigeria – Interior minister]. 14 February 2025, Business Day Newspaper.
[[Katigori:Pipul wey dem bon for 1982]]
[[Katigori:Naija pipul]]
[[Katigori:Naija Politishan]]
icp2iy8a1s1927xj4st8mdovtyk33yj
Tony Elumelu
0
595
7573
2026-10-03T08:48:51Z
Jessephu
242
Created page with "'''Anthony Onyemaechi Elumelu''' CFR ( dey bon am 22 March 1963) na Naija pesin wey dey stodi bizness mata an e dey dash pupi moni an propati. Na Elumelu bi di oga patapata for Heirs Holdings an stil bi di oga patapata for Transcorp. Elumelu bi di fonda of Di Tony Elumelu Fondashon. For 2020, Elumelu nem de for di 100 pipo for di wold wey popula pass. Na ''Time'' niuz-pepa do di list. == Wetin e tok =="
7573
wikitext
text/x-wiki
'''Anthony Onyemaechi Elumelu''' CFR ( dey bon am 22 March 1963) na Naija pesin wey dey stodi bizness mata an e dey dash pupi moni an propati. Na Elumelu bi di oga patapata for Heirs Holdings an stil bi di oga patapata for Transcorp. Elumelu bi di fonda of Di Tony Elumelu Fondashon. For 2020, Elumelu nem de for di 100 pipo for di wold wey popula pass. Na ''Time'' niuz-pepa do di list.
== Wetin e tok ==
p01clq34ckzyre59vfryk5wmqlza6k1
7574
7573
2026-10-03T08:53:54Z
Jessephu
242
7574
wikitext
text/x-wiki
'''Anthony Onyemaechi Elumelu''' CFR ( dey bon am 22 March 1963) na Naija pesin wey dey stodi bizness mata an e dey dash pupi moni an propati. Na Elumelu bi di oga patapata for Heirs Holdings an stil bi di oga patapata for Transcorp. Elumelu bi di fonda of Di Tony Elumelu Fondashon. For 2020, Elumelu nem de for di 100 pipo for di wold wey popula pass. Na ''Time'' niuz-pepa do di list.
== Wetin e tok ==
* I no dey folo una do oyinbo laif
** [https://dailypost.ng/2026/08/20/i-dont-subscribe-to-oyinbo-life-tony-elumelu-schools-graduate-trainee-for-calling-him-by-his-first-name-video/]
6vjnjp1x3pcz49xn89ncojkkzti6e4c