Wikitok
pcmwikiquote
https://pcm.wikiquote.org/wiki/Main_Pej
MediaWiki 1.47.0-wmf.22
first-letter
Media
Impotant
Tok abaut am
Yuza
Yuza tok abaut am
Wikitok
Wikitok tok abaut am
File
File tok abaut am
MediaWiki
MediaWiki tok abaut am
Templet
Templet tok abaut am
Hep
Hep tok abaut am
Katigori
Katigori tok abaut am
TimedText
TimedText talk
Modul
Modul tok abaut am
Event
Event talk
Peter Odemwingie
0
437
7583
7108
2026-10-04T17:16:02Z
Biowikician
26
7583
wikitext
text/x-wiki
[[File:1 peter odemwingie stoke 2015.jpg|thumb|Peter Odemwingie for 2015]]
'''Peter Osaze Odemwingie''' (wey dem [[bon]] for 15 July 1981) na forma [[Naija]] profeshona futbola wey play as forwod.
==Wetin e tok==
*Wen pesin stop futbol, e go bi laik sey futbol just liv am waka.
**[https://www.expressandstar.com/sport/football/west-bromwich-albion/2019/09/28/big-interview-former-west-brom-striker-peter-odemwingie-has-plenty-of-new-goals/ Big interview: Former West Brom striker Peter Odemwingie has plenty of new goals]. Express & Star, 28 September 2019.
*Me I bi norma pesin. If yu tok sey na 'total craze', e min sey you wan tok sey I jos sho for dia enihau, wey I no tok enitin wit enibodi.
**[https://www.theguardian.com/football/2013/sep/13/peter-odemwinge-fallout-west-bromwich-albion Peter Odemwingie: ‘My fall-out at West Brom was with a few people’]. The Guardian, 13 September 2013.
*Sins I fit rimemba, I don olwez put mai maind for futbol. For my hed, I don disaid sins wen I bi smol pikin sey na futbola I go bi. I du evri-tin wey I fit du to mek am hapun.
**[https://firsttouchonline.com/peter-odemwingie-wba/ Peter Odemwingie Interview (West Brom)]. firsttouchonline, 3 November 2011.
[[Katigori:Futbola]]
[[Katigori:Naija futbola]]
[[Katigori:Pipul wey dem bon for 1981]]
get3g6b6l6cjikx1ovlrlk5kdivjiab