Wikitok pcmwikiquote https://pcm.wikiquote.org/wiki/Main_Pej MediaWiki 1.47.0-wmf.23 first-letter Media Impotant Tok abaut am Yuza Yuza tok abaut am Wikitok Wikitok tok abaut am File File tok abaut am MediaWiki MediaWiki tok abaut am Templet Templet tok abaut am Hep Hep tok abaut am Katigori Katigori tok abaut am TimedText TimedText talk Modul Modul tok abaut am Event Event talk Clem Ohameze 0 241 7585 1854 2026-10-09T12:09:34Z Biowikician 26 7585 wikitext text/x-wiki '''Clem Ohameze''' na Naija aktor wey don dey akt insaid Naija fim for di pass 30 yias. Clem Ohameze stat to dey akt in 1995 bot na 1999 fim , ''ENDTIME'' mek am popula. ==Wetin e tok== *Wetin pipul tok sey I bi na im I bi. I no fit tok sey I bi dis or dat. Na wetin pipul tok na so I bi. **[https://www.modernghana.com/nollywood/584/nollywood-is-becoming-sterile-clem-ohameze.html Nollywood Is Becoming Sterile —Clem Ohameze] 22 November 2006, MODERN GHANA 9t4n2m701l5gnxkgc4gw936nychiuli Ignace Bessi Dogbo 0 318 7584 7038 2026-10-09T12:07:33Z Biowikician 26 7584 wikitext text/x-wiki '''Ignace Bessi Dogbo''' (wey dem [[bon]] for 17 August 1961) na Ivorian holi man for Katolik Choch wey dey saf as archbishop for di Archdiocese of Abidjan. ==Wetin e tok== *To mek pis an join bodi agen, e dey impotant to fri politikal prizinas, bikos no politikal parti fit tok sey dem klin finish durin di fait. For di entaya neshon to get pis, evribodi mus fit waka fri wit-aut fia sey enibodi go giv dem wahala. ** [https://www.fides.org/en/news/60111-AFRICA_IVORY_COAST_The_Bishops_have_called_for_the_release_of_political_prisoners_in_order_to_achieve_genuine_reconciliation The Bishops have called for the release of political prisoners in order to achieve genuine reconciliation (27 May 2016) ''Fides News Agency''] [[Katigori:Katolik bishop]] [[Katigori:Pipul wey dem bon for 1961]] eggvqhf5dtg29c3rsbglgibgfpdqqis Wizkid 0 539 7586 6705 2026-10-09T12:16:54Z Biowikician 26 7586 wikitext text/x-wiki [[File:Wizkid at Iyanya's album launch concert, 2013 (cropped).jpg|thumb|Wizkid performing at the Desire album launch concert in 2013]] '''Ayodeji Ibrahim Balogun''' (wey dem [[bon]] on 16 July 1990), wey pipul sabi as '''Wizkid''', na [[Naija]] muzishan an song-raita. Di las albom wey e drop na Morayo, wey komot for 2024. ==Wetin e tok== *Mek we dey si ol pipul as one. Blak, wait, or evun grin – ol of os na di sombodi. **[https://www.theguardian.com/music/2022/nov/04/afropop-star-wizkid-on-ego-alter-egos-and-elections-i-make-a-lot-of-club-records-but-i-feel-like-a-pastor/ Afropop star Wizkid on ego, alter egos and elections: ‘I make a lot of club records but I feel like a pastor]. 4 November 2022, The Guardian Newspaper. *Wen two muzishans enta rum togeda to du musik – espeshali if di tu of dem sabi wel-wel – dem go zhwo du somtin wey go swit, somtin lsik majik. **[https://www.premiumtimesng.com/entertainment/music/music-interviews/438368-interview-i-just-found-myself-wizkid-speaks-on-latest-album-fatherhood.html/ INTERVIEW: I just found myself- Wizkid speaks on latest album, fatherhood].24 January 2021, Premium Times. **Dis awa genereshon no norma at ol. As taim dey go, yong pipul dey si an sabi evritin shap-shap. **[https://www.premiumtimesng.com/entertainment/music/music-interviews/438368-interview-i-just-found-myself-wizkid-speaks-on-latest-album-fatherhood.html/ INTERVIEW: I just found myself- Wizkid speaks on latest album, fatherhood]. 24 January 2021, Premium Times *Wuman na lik god wey dey waka for earth. Dem get pawa an dem speshal wel. **[https://guardian.ng/women-are-god-on-earth-wizkid/ Women are "God" on earth]. 19 July 2023, The Guardian Newspaper. [[Katigori:Pipul wey dem bon for 1990]] jiv0dx9a22ouna496647qkz97kf3jql