Wikitok pcmwikiquote https://pcm.wikiquote.org/wiki/Main_Pej MediaWiki 1.47.0-wmf.24 first-letter Media Impotant Tok abaut am Yuza Yuza tok abaut am Wikitok Wikitok tok abaut am File File tok abaut am MediaWiki MediaWiki tok abaut am Templet Templet tok abaut am Hep Hep tok abaut am Katigori Katigori tok abaut am TimedText TimedText talk Modul Modul tok abaut am Event Event talk Ibrahim Yekini 0 316 7587 2997 2026-10-16T20:58:08Z KINDNESS 246 254 7587 wikitext text/x-wiki '''Ibrahim Yekini''' wey pipul sabi wel wel as '''Itele''' na Naija aktor an fim-meka. Na Ibrahim Yekini win di Best Aktor in a Lidin Role for di 2020 ''Best of Nollywood Award'' for im pat in Lucifer. ==Wetin e tok== *I sofa wen sofa stil dey orijina. **[https://thenationonlineng.net/challenges-almost-took-my-life-says-ibrahim-itele-yekini/ Challenges almost took my life, says Ibrahim ‘Itele’ Yekini] 11 January 2025, THE NATION (Nigeria). *To bi papa dey mek pesin gro-up, mek pesin de resposibu, an dey tink wel bifor pesin do somtin. Di risin bi sey pesin waif an pikin-dem dey luk wetin you dey du. As a papa yu go dey fokus. **[https://punchng.com/what-fatherhood-has-done-to-me-itele-dicon/ What fatherhood has done to me — Itele d’Icon] 8 July 2023, PUNCH (Nigeria) *I bilif sey evri-tin wey I dey du get anoda wei wey I fit du am if I laik. **[https://punchng.com/what-fatherhood-has-done-to-me-itele-dicon/ What fatherhood has done to me — Itele d’Icon] 8 July 2023, PUNCH (Nigeria) *I dey si evri-tin wey pipul tok sey e bad wey I du as opotuniti wey I fit len somtin wey fit elp mi to du beta for fushor. **[https://tribuneonlineng.com/my-profession-has-brought-me-many-opportunities-itele-d-icon/ My profession has brought me many opportunities —Itele d’ Icon] 18 March 2023, NIGERIAN TRIBUNE (Nigeria). hps1e7043tv5myrlds2q351jf5t1tku Ramsey Nouah 0 445 7590 7113 2026-10-17T03:33:58Z Biowikician 26 7590 wikitext text/x-wiki [[File:Actor in Gbomo Gbomo Express.png|thumb|Ramsey Nouah for Gbomo Gbomo Express (2015)]] '''Ramsey Nouah''' (wey im ful nem na Ramsey Tokunbo Nouah Jr.; dem [[bon]] am on 19 December 1970) na Naija akto an fim daretor. For 2010, e win di Afrika Muvi Akademi Awod for Best Aktor for main rol, bikos of di fain way e akt for di fim ''The Figurine''. ==Wetin e tok== *Wi no dey kip rekod of awa histri, an dat wan bad wel-wel, bikos e sho sey wi no sabi wu wi bi. **[https://www.premiumtimesng.com/news/top-news/221828-interview-real-reason-wife-i-dont-red-carpet-ramsey-noah.html?tztc=1/ Real reason my wife and I don’t do red carpet — Ramsey Nouah]. 28 January 2017, Premium Times Newspaper. *Bifor-bifor, na modas dey kontro evritin, bot todey, meni wuman no wan dat kain big wok agen. Na wai e dey skata plenti marej **[https://www.premiumtimesng.com/news/top-news/221828-interview-real-reason-wife-i-dont-red-carpet-ramsey-noah.html?tztc=1/ Real reason my wife and I don’t do red carpet — Ramsey Nouah]. 28 January 2017, Premium Times Newspaper. *Eni akto or aktres sopoz fain wan koret pesin wey go dey for dem. No bi lov go hold una togeda. Forget lov, lov fit kpai. Wetin dey mek marej las na mek una tu dey rizin laik padi. **[https://www.premiumtimesng.com/news/top-news/221828-interview-real-reason-wife-i-dont-red-carpet-ramsey-noah.html?tztc=1/ Real reason my wife and I don’t do red carpet — Ramsey Nouah]. 27 January 2017, Premium Times Newspaper. [[Katigori:Pipul wey dem bon for 1970]] l8t0cgr9vh3b5dc1qr5o7het1xhp0r5 Paul Onuachu 0 568 7588 7406 2026-10-17T03:28:36Z Biowikician 26 7588 wikitext text/x-wiki '''[[Paul Onuachu|Ebert Paul Onuachu]]''' MON (Dem [[bon]] am for 28 May 1994) na Naija profeshonal futbola wey dey plei as strika for Trabzonspor for Turkish Süper Lig an for Naija nashona tim. ==Wetin e tok == .As strika, no tu du meni tins wey yu go du. Na to sabi faind spais for fied bi di koko. **[https://www.footballinnigeria.com.ng/news/interviews/onuachu-i-scored-a-crucial-penalty-after-trabzonspors-4-3-win-vs-basaksehir/Onuachu: “I Scored a Crucial Penalty” After Trabzonspor’s 4–3 Win vs Başakşehir]. 25 November 2025, Football in Nigeria. .E swit to skor goal, bot e pain mi sey we luz. Stil, I hapi sey i skor for front of awa fans. **[https://www.southamptonfc.com/en/news/article/onuachu-dedicates-first-goal-to-the-fans/ Onuachu dedicates first goal to the fans]. 19 January 2025, Southampton FC News. [[Category:Naija pipul]] [[Category:Pipul wey dem bon for 1994]] kbq3rxn15zcor7shhos9ob5suanxcem 7589 7588 2026-10-17T03:29:35Z Biowikician 26 7589 wikitext text/x-wiki '''[[Paul Onuachu|Ebert Paul Onuachu]]''' MON (Dem [[bon]] am for 28 May 1994) na Naija profeshonal futbola wey dey plei as strika for Trabzonspor for Turkish Süper Lig an for Naija nashona tim. ==Wetin e tok == *As strika, no tu du meni tins wey yu go du. Na to sabi faind spais for fied bi di koko. **[https://www.footballinnigeria.com.ng/news/interviews/onuachu-i-scored-a-crucial-penalty-after-trabzonspors-4-3-win-vs-basaksehir/Onuachu: “I Scored a Crucial Penalty” After Trabzonspor’s 4–3 Win vs Başakşehir]. 25 November 2025, Football in Nigeria. *E swit to skor goal, bot e pain mi sey we luz. Stil, I hapi sey i skor for front of awa fans. **[https://www.southamptonfc.com/en/news/article/onuachu-dedicates-first-goal-to-the-fans/ Onuachu dedicates first goal to the fans]. 19 January 2025, Southampton FC News. [[Category:Naija pipul]] [[Category:Pipul wey dem bon for 1994]] 0u1b8cdl6l5gv2uslgqcjh2wl961f0m